“Na Naira government say make we no spray o, no be perfume o” – Sabinus shares his encounter hugging a fan

0

Sabinus, also known as Mr Funny, noted that Nigerians are not using perfume or body spray, and some people smell like Onions.

“Let’s forgive and forget” - Sabinus apologizes to Ghanaians, after Nigeria looses to Ivory Coast

He lamented the odours and the excitement of fans, not considering his health condition.

“Na Naira government say make we no spray o, no be perfume o. Some people no dey spray perfume again o. Wetin dey really happen? Person go dey smell onions onions. Armpit people no dey shave. Shave your armpits, buy roll-on N1500, spray am. Nothing wey person no dey see for road.

Na so person go see me for road, sey ‘Sabinus Sabinus’ and there is no one I don’t hug and na so Dem go carry our head put for armpit God. You carry Sabinus nose put for armpit, na from there Sabinus go just quench”.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here