“Who Dey marry all this kind people self ?”- Reactions as Random girl boldly inks Wizkid’s full name on her chest

0
  • Showing concern as to who her future husband will be, many questioned the rationale behind the tattoo.

Netizens have reacted in shock after a random Nigerian girl tattooed Grammy award winning singer, Wizkid’s full name on her chest.

Showing concern as to who her future husband will be, many questioned the rationale behind the tattoo.

“Wizkid Ayodeji Balogun” the lady inked boldly on her chest.

Reacting to the photo,

One Olawalesmitty wrote, “You marry wife, when una dey play to suck her bobi then you go dey see Wizzy tattoo on bobi wey you pay dowry”

one CEOVS77 wrote, “Who Dey marry all this kind people self ? Make I Dey suck Bobby Dey see another man name for ur chest”

One Kehrian_Bernice wrote, “Wizkid won’t even acknowledge 😂😂 not a single like!! That dwarf en”

Oe dat_nawtibwoi wrote, “You fit tattoo wizkid name for body make you no still blow nor see shishi”

welblek_ wrote, “Ashiere just imagine say we Dey date now Shey na so I go Dey see wizkid full name for ur body Abi 😒 okan e onibale”