Una don turn VIO? – Man expresses shock as vigilante stops him to ask for car papers

0
Una don turn VIO? – Man expresses shock as vigilante stops him to ask for car papers

A Nigerian man posted a video of his encounter with vigilantes he encountered on the road on social media.

The vigilante stopped his car as he was heading to an unidentified location and demanded the vehicle’s paperwork.

The driver was shocked and questioned their authority to ask for his papers given that they were neither police nor VIO representatives.

The driver and one of the vigilante group’s members were seen in the video having a minor argument about their respective roles.

Reacting,

b_o_w_a_d; No be the man fault. Maybe your car nor worth 3-7m 😂😂. If your car neat dem go know say he go 😂 go get paper but if eh rough dem go know say this one nor fit get paper

opefrosh2023; Abi make the werey enter bush go kill bush meat come😹😹all this no pay him😹😹

xaint_petty; Hungry dey wire people for Naija… Vigilante dey ask car paperwork 😂 I don see dada for aboki head oooo.

ay_cosmos11 said; Nah you get time to dey answer am..I no know when Road safety start to dey enter sambisa forest wey vigilant go dey ask me for car paper 😂😂😂😂

ajifowope_xx; Those vigilante dey always work with police na y him get liver 😂😂😂 dey ask paper 😂we call dem police dog 😂(aja olopa)😂 dem sabi pursue bike ehn. 😂😹

d3mmy_h3y; Maybe your car 🚘 looks like bush meat 🍖 okata 🐀 😂😂😂😂

mauriceaz0; Omo them never born the vigilante o😂😂 except say na night because some of those men no really get sense like that

tundediamondmo40; Everybody just dey create job for themselves in this country lol 😆

pressam_xxii; God how many forces do I even have to argue with in this country?

Leave a Reply