Sweet Boy Lyrics by Falz [Lyrics]

    0

    Sweet Boy Lyrics by Falz [Lyrics]Sweet Boy Lyrics by Falz [Lyrics]

     [Intro]

    Wi-wi-willis gidem

    [Pre-Chorus]

    See person pikin see as he fresh

    If you see am dey come give am respect

    All white agbada check the Rolex

    If person think am too much person go vex

    See sauce dripping, liquor sipping

    Chicks want booking but I get them on looking

    See sauce dripping, liquor sipping

    Chicks want booking but I get them on looking

    [Chorus]

    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy (Fresh guy)

    [Verse 1]

    Look at how am fly in my fresh swag

    look at how I shine with no recipes

    Always on time like the first flight

    but I make am squeeze high when I check time

    Oh boy, on the air gon, pour me water

    you know the boy no be your mate, call me brother (Say what?)

    Sweet boy association I’m oga, sepe Eyan kan na lo bi omo yi sha

    [Pre-Chorus]

    See person pikin see as he fresh *fresh*

    If you see am dey come give am respect

    All white agbada check the Rolex *check the Rolex*

    If person think am too much person go vex

    See sauce dripping, liquor sipping

    Chicks want booking but I get them on looking

    See sauce dripping, liquor sipping

    Chicks want booking but I get them on looking

    [Chorus]

    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

    [Verse 2]

    Look at all the moves I dey give them

    Look at all the Nud3s in my dm

    Sweet chocolate boy, he is so damn fine

    She wan know wetin I rub to make the beard shine

    Wait make I step in the place, girlies go crase

    Isn’t why your chief bridesmaid giving me face?

    Why you sister no just wan give me the space? (Oh my God)

    Na dem Dey rush us, we no really dey chase

    [Pre-Chorus]

    See person pikin see as he fresh

    If you see am dey come give am respect *give am respect*