Nigerian actor Yomi Fabiyi has been exposed by his students after the issue with his baby mama Grace went viral yesterday.
Yomi Fabiyi and his baby mama made headlines after they accused each other of domestic violence. There have been several back and forths between the two about their breakup.
Amidst the back and forth, some students of Yomi Fabiyi have come out to accuse him of sexually abusing them for movie roles. Blogger Gistlover has shared screenshots of some of the students who were also extorted for roles they never got.
He wrote;
“Dear Yomi IKEBE SUPA , here are more Evidence from your student how you operate a s.ex for role film academy , you should tell the world why you and Mo Bimpe don’t see eye ball to eye ball till today, no be prick you use pursue am, the most pathetic thing be say all these girls sending me dm are small small girl wey their mama say make them come learn movie making from your oloriburuku self , with Your pikin penis you no go stay one place , only you gay, only you married women , only you small Girls in your film school, never expected anything good to come out of Person wey Dey aid ra.pist, knacking small small gehs just to give them roles, e no go better for your prick Yomi, this is the reason why Metomi mama carry the boy run from you, shey Na gay them go give pikin to train , onikuure, Ologo throwback , motor loma pa eh , ask around I no be blog wey you go take open eye, all those your English won’t stop a thing , if you stop to Dey write that English Ogun loma pa eh, you and your wife fit each other oooo, werey jam agbako ni🤣🤣🤣if I get church I go sell ooo, who remember the first day wey yomi post that wife I tell them say no way😂😂😂two criminals no fit marry Na commotion he Dey cause , wife don Dey play Pity game since morning maybe I go say make GLB Nation contribute for am🤣🤣🤣🤣🤣shey here be Kokun foundation??? Na people wey need am we Dey support for here, but using your wife matter to cover your s.ex for roles won’t work, GLB Nation abeg if una wan send una sister ,, pikin Or anybody go learn movie-making, Yomi Na no go area oooo, him prick no Dey see skirt or even fellow prick ooo, all Na knack for yomi side ooo, e Dey do yansh, he Dey do puna, all way Na way🤮🤮🤮🤮Yomi Pikin penis , Bo sibi , i Dey come”.
Nigerian artist Habeeb Okikiola Badmus, also known as Portable, has made headlines once again as one of his fans expressed… Read More
Elsie Okpocha, a prominent businesswoman, expresses her heartfelt prayers for her son, Jason, as he celebrates his 16th birthday. She… Read More
Adebayo Salami, the esteemed Nollywood actor famously known as Oga Bello, was showered with love from his son, Femi Adebayo,… Read More
The bereaved family of the late Nollywood actor John Paul Obumneme Odonwodo, popularly known as Jnr Pope, has taken a… Read More
There has been a lot of talk after a video of Burna Boy's garage, filled with a collection of luxurious… Read More
Mercy Johnson, the popular Nollywood actress, subtly hinted at her desire to expand her family by adding another baby. She… Read More
This website uses cookies.