Now That World Cup Is Over Let’s Face Our Politicians – Olamide Boils

0

He said;

“Moving foward ema state agenda yin we go de tick am together as una de do am one by one like ambode.. come with ur plans, we state our needs, we meet in the middle and every1 is happy..

Now That World Cup Is Over Let’s Face Our Politicians – Olamide Boils

“If dem done release budget we want de get notification and who dem award the contract to so when dem no do d work we fit locate dem go house make turn de start like this . Make we de see road… no be so all d president wey done come n go mumu n wicked reach !

“And ah beg make dem educate the bad eggs for sars or make dem go de do farming.. we can’t rely on oil money only .

“I sing for last election no mean say I no go talk when the people no de happy . Everyone is important and should be heard,this is democracy ji masun 🇳🇬”

Naija una try no cry abeg … Dj soon all done promise free show .. homecoming quills way .. World Cup is over let’s face the politicians Wetin be their plan as we de move fwrd so … dem say we carry World Cup for poverty how far na ???

— Olamide Adedeji (@olamide_YBNL) June 26, 2018