LYRICS: Burna Boy – 23 (Prod by Skread) Gistlover

LYRICS: Burna Boy – 23 (Prod by Skread)

LYRICS: Burna Boy – 23 (Prod by Skread)

 [Intro]

The music make me feel I be Jordan

Now I understand why they say aiye gbon gan

Nkan ti mori

Olun mi o so tan

(Woro si woro)

[Chorus]

The music make me feel I be Jordan

(Woro si woro)

(Koro ki koro)

Now I understand why them say aiye gbon gan

(O boy e plenty for my mind you go jisoro)

Nkan ti mori

Oloun mi o so tan

Many, many listening

Holy water pon my head and my feet

(Jen ri owo loke)

[Verse 1]

Gongo aso

Aye a gbo

Don’t gock on

Then come dey doubt am

So what’s the jargon

It’s a mad one

Roll a loud one

Record my album

Don’t address anyone

But rather I have

And I’ve been working

No go do like say I don’t deserve am

You fear me sef

Me no fear no one

[Pre-Chorus]

Because the rhythm e plenty gani

Please give me plenty money

Hypocrite plenty gan

Wey dey pretendi gan ni

Let’s just find them for me

Them ah identical to the devil gan ni

I dey see them

Won po bi

But emi kilokanmi

I go be all I can be

Oluwaburna ma pami

[Chorus]

(Woro si woro)

The music make me feel like B Jordan

(Woro si woro)

(Koro ki koro)

Now I understand why them say aiye gbon gan

(O boy e plenty for my mind you go jisoro)

Nkan ti mori

Oloun mi o so tan

Many, many listening

Holy water pon my head and my feet

Anyone try me

Them go Gboro si gboro

The music make me feel like B Jordan

(Woro si woro)

(Koro ki koro)

Now I understand why them say aiye gbon gan

(O boy e plenty for my mind you go jisoro)

Nkan ti mori

Oloun mi o so tan

Many, many listening

Holy water pon my head and my feet

[Verse 2]

Woihh

Them ah talk what they can’t prove

What them can’t prove

Cos them want to taste out my food

Gave you my food

Then you talk say I chance you

Try to pick a picker man up

God pass you

Feels like I’m coming from my angle

Where your vibe at

Come fuck up the cycle

Come in circle

Ain’t no telling what I might do

While you make me

Make me beg that paper man slide through

[Pre-Chorus]

Because the rhythm e plenty gani

Please give me plenty money

Hypocrite plenty gan

Wey dey pretend gan ni

Let’s just find them for me

Them ah identical to the devil gan ni

I dey see them

Won po bi

But emi kilokanmi

I go be all I can be

Oluwaburna ma pami

[Chorus]

(Woro,woro)

The music make me feel I be Jordan

(Woro si woro)

(Koro ki koro)

Now I understand why them say aiye gbon gan

(O boy e plenty for my mind you go jisoro)

Nkan ti mori

Oloun mi o so tan

Many, many listening

Holy water pon my head and my feet

Anyone try me

Them go Gboro si gboro

The music make me feel like B Jordan

(Woro si woro)

(Koro ki koro)

Now I understand why them say aiye gbon gan

(O boy e plenty for my mind you go jisoro)

Nkan ti mori

Oloun mi o so tan

Many, many listening

Holy water pon my head and my feet

(Jen ri owo loke)

LYRICS: Tiwa Savage – Koroba

[Outro]

Gongo aso

Aye a gbo

Don’t gock on

Them come dey doubt am

So what’s the jargon

It’s a mad one

Roll a loud one

Record my album

Don’t address anyone

But rather I have

And I’ve been working

No go do like say I don’t deserve am

You fear me sef

Me no fear no one

Recent Posts

“I No De Around O” – Sabinus Openly Tells Anyim Vera After She Expressed Desire To Meet Him And Davido

Sabinus, a popular skit maker, replies to viral media celebrity Anyim Vera who recently wished to work with him and… Read More

21 mins ago

Simi Speaks After Brymo And Samklef Calls her Out Over Previous Dealings

Simi, popular Nigerian female singer, has finally replied to her colleague Brymo and producer-turned-blogger Samklef's provocative comments about her. Last… Read More

49 mins ago

Comedian Gbenga Adeyinka Caught Staring at DJ Pretty Play’s Huge Backside as K1 Sings at An Event

A viral video circulating on social media features renowned Nigerian comedian Gbenga Adeyinka and Fuji maestro K1 De Ultimate at… Read More

5 hours ago

Fans reacts to cute video of Chiwetalu Agu making wife’s hair

A heartwarming video featuring Nollywood legend Chiwetalu Agu tenderly playing with his wife's hair has captured the affection of fans… Read More

5 hours ago

Reasons Why Davido Cuts Ties with Mercy Johnson and Husband Reveals as Throwback Post Surfaces

A throwback post has resurfaced showing Nigerian singer Davido embroiled in a bitter exchange with Nollywood actress Mercy Johnson Okojie… Read More

6 hours ago

Grateful Nasboi, Appreciate Kizz Daniel for Opportunity to Perform with Him in London

Nasboi, a popular skit maker and singer, has expressed his heartfelt thanks to Kizz Daniel for giving him the incredible chance… Read More

6 hours ago

This website uses cookies.